Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Tim Godfrey > Miscellaneous > Fly High (Live)

Tim Godfrey



Lyrics
Album list
Singer Intro

Tim Godfrey

Fly High (Live)

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

Just like an eagle
we no dey struggle
we no dey stumble
and we no dey fumble
we are soaring high
up above the sky
with a speed like mine
we are shinning bright
nobody go fit stop us
too strong we no dey give up
every body one be us
Ahh oya turn up

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

Ahh see me
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Ahh oya see me
Ahh make una see me
omomo but e no fit me
from crawling we dey standing
standing we dey walking
walking we dey running
now we are flying
nobody go fit stop us
too strong we no dey give up
every body one be us
Ahh oya turn up

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

See me ohh
See me ohh
As I dey fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

As we dey fly, fly, fly, fly high
we go dey fly, fly, fly, fly high

To the left we are flying high
to the right we are flying high
Ahh see me
Ahh oya see me
Ahh make una see me
omomo but e no fit me

To the left we are flying high
to the right we are flying high
Ahh see me
Ahh oya see me
Ahh make una see me
omomo but e no fit me