- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Mr Eazi( Oluwatosin Oluwole Ajibade )
-
Leg Over
Zaga Dat Its Your Boy Eazi My baby dey confuse me with her bum bum Wey she get a guy wey dey send her money from London she dey see me like a johnny just come when monkey dey work eh
baboon e just dey chop Me i go chop all the wash eh as long as you give me my portion baby make you no dey rush eh
abeg make you treat me with caution Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh game over
she dey come gimme game over eh eh i dey confuse oh oh oh i dey confuse Find more lyrics at ※ Mojim.com when you turn around baby you dey make i confuse ooo You know i like a cameroon you mesmerize the boy and baby make i confuse commando you be commando you dey command the boy with overload yeh yeh i no fit stand alone
i must call my guy before rack dey hook Me i go chop all the wash eh as long as you give me my portion baby make you no dey rush eh
abeg make you treat me with caution Leg Over My baby gimme leg over ahn ahn Hang Over E be she dey gimme hang over eh eh Leg Over My mama give me leg over eh eh game over she dey come gimme game over
-
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|