- Lyrics
- Album list
Wande Coal
-
Who Born The Maga
Mummmmyyyyyy... Efimile eje jeun soke aunty, brother, eje jeun soke Mama, papa, eje jeun soke, gbogboyin ejowo eje jeun soke As God don change my water to wine, you wan come change am back to water wey the person wen dey think sey him fit stop my shine, for your mind now wine don turn to water na who born, na who born na who born the maga Why you come dey find wetin no find you, dey put your mouth for wetin no concern you, you be arsenal omo I be man u..., you come dey vex because we dey outshine you, eh I don't want to harm you, no be threaten na the truth I dey yarn you, Find more lyrics at ※ Mojim.com all my fans go gather up handle you you go think sey na molue jam you eh, omo I no dey fear you, you wanna cross my path I double dare you, always in front but I see you with my rear view, no dey worry cos I always got clear view, like a lion I'mma tame you, like a dog ama chain you, and if I chain you wetin you go do As God don change my water to wine, you wan come change am back to water wey the person wen dey think sey him fit stop my shine, for your mind now wine don turn to water na who born, na who born na who born the maga
-
|