魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > EL > Explain

EL



歌詞
專輯列表
歌手介紹

EL

Explain

hello, i i want to sing a song for you
EL baby, ya ya ya ah ya
baby why you want do boys boys like that
how you dey carry that your backa erh erh
sometimes i dey think say you sheda
ibi this kind body e dey touch my heart

and i can't explain oooh eeh
and i can't and i can't explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can't breath

mmh aah mmh aah nananana

so i run to my doctor ask am sey
something dey do me make you give me drug o

but e tell me this one no cure dey
cus ibi like say you dey fall in love

and i can't explain oooh eeh
and i can't and i can't explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can't breath
mmh aah mmh aa
so i run to the paster for my church
i say pray for me this feelings e for lef o
some girl i go find she dey take my breath away
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網

wey e look me, e say God is love you no get problem, what!
and i can't explain oooh eeh
and i can't and i can't explain oooh
You dey burst you dey burst my brain
and i can't breath
mmh aah mmh aah, aah mmh
charlie ibi like something dey do me
ibi like i dey sick or i no dey like the way i dey feel
i beg charlie make somebody help me

and i can't explain oooh eeh
and i can't and i can't explain oooh
you dey burst you dey burst my brain
and i can't breath
mmh aah mmh aah, aah mmh

and i can't explain oooh eeh
and i can't and i can't explain oooh
you dey burst you dey burst my brain ooo
and i can't breath
mmh aah mmh aah, aah mmh aah
and i can't breath
mmh aah mmh aah, aah mmh
and i cant breath
mmh aah mmh aah, aah mmh