魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Skales > Man of the Year > I Am for Real

Skales



歌詞
專輯列表

Skales

I Am for Real

Anytime I wake up na ur face I wan dey see without make up
Abeg make we no break up
Cause I no fit stand to see u take off
I like the way u move
I've never seen anything better than you, yeah
U gat me in the mood na ur bottom dey make me feel good, yeah

Ibidi bidi badiday
Na ur love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday

Na ur face I wan dey see everyday

Oh oh oh oh
Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
DOWNLOAD AUDIO
I promise you good loving
I go be Batman you go be Robin hey hey
Everyday we be balling
None of these haters fit tell me nothing
Look them as them line up yeaay
Them nor want make we turn up yeaay
From sun down to sun up

Them dey find ways wey them go divide us yeaay
Ibidi bidi badiday

Na your love I wan dey feel everyday
Ibidi bidi badiday
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Na your body I wan touch everyday.yah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way

Ibidi bidi badiday
Na your face I wan dey see everyday…yah
I am for real

Oh oh oh oh…ye
Oh oh oh oh
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real yeah
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal

Oh my baby, baby I am for real yeah
Oh oh oh oh…yea…I am for real yeah
Oh oh oh oh…I am for real yeah
Idibi bidi badiday

Ibidi bidi badiday
Na ur body I wan touch everyday…yeah
Ibidi bidi badiday
I dey thank God say u come my way
Ibidi bidi badiday
Na ur face I wan dey see everyday
I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah
O baby I am for real
For your loving girl I am for real yeah
I hope say u know the deal
Oh my baby, baby I am for real yeah...