- 歌詞
- 專輯列表
- 歌手介紹
Yemi Alade
-
Na Go Dey
Yemi Alade feat. Selebobo
Eh eh Oh oh oh oh Papa I thank you Oluwa nagode oh Yemi Alade Selebobo dey hia oh Kele chineke nagode oh
Person weh hustle suppose to chop He suppose to chop He suppose to chill Ebelebe Person weh work suppose to dance He suppose to rock He suppose to flex Ebelebe But don't you forget eh Sey no be by might oh Always be thankful Oluwa nagwode oh Brother no be crime oh To spend your money But always be thankful Maka ife adigo mma oh Even if you no get oh no get oh Never forget to say Papa I thank you Oluwa nagode And if you too get oh too get oh Never forget to say Papa I thank you Chineke nagode
Person wey try suppose to pack He no suppose to lack oh He suppose to pack Money Ebelebe Imana onye na agba mbo Suppose to hammer He suppose to hammer oh He suppose to make am oh Ebelebe nya eh 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 But never forget oh Always be thankful Oluwa nagode Sister no be crime oh To spend your money oh But always be thankful Maka ife adigo mma oh
Even if you no get oh no get oh Never forget to say Papa I thank you Oluwa nagode And if you too get oh too get oh Never forget to say Papa I thank you Chineke nagode
Yemi: Pop Rosay Selebobo: No more enemy Yemi: Pop champagne Selebobo: No more complain
If you dey live for Lekki Or you dey live for shitta Make you dey pop anything Cos all Na popinga Um You rocking Versace You driving Ferrari Cruzzing Bugatti oh Forever and ever oh You're going higher oh You no go retire oh We getting paper oh This is my desire oh Even if you no get oh no get oh Never forget to say Oluwa nagode And if you too get oh too get oh Never forget to say Papa I thank you Chineke nagode
-
|