魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Hemma > Don't Go

Hemma



歌词
专辑列表

Hemma

Don't Go

intro
oh lord eeh
Eerh hemma x in
olorun!!! Ok I think I told yaa
it's black boiz tribe Nation baby 2015

verse1(hemma x)
OMO pupa jojolo Gan Gan loo wunmi keh
lo wunmi keh omolola mi Gan Gan lo wunmi fe
anything you want baby I swear me I go offer am
If na to steal online baby I swear me I go buffer am
no mind them haters If they like still make dem they yarn nonsense
when I started my music it was only you that knew my concept
baby no vex say I never get money buy you dress
but I promise if my stardom come u sef you no go regret
remember that time wey no money to chop
Tama ri kiri NI Street Toni awon ele Gan ti nut
but we give thanks to God say their hands sef Don fall
it's xd on the beat hemma x on the rappppppp huh!

chorus
shodi don't go let us dance together
let me see you duin those things you want forever
me and you baby we go live together
baby don't go shodi don't go(x2)

verse 2(XDbeatz)
baby kome baby lemme see kome
let me give you everything u want in your life baby
no cry baby let me see you smile baby
let me make you the happiest girl in this world baby
show me some love
and I will give you some touch yer
no be lie
na you I want for my life
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
baby no go fall my hand
with you am alright yer
baby gal baby gal
na you wey they always feel high
baby gal baby gal
na you wey they make me smile always

chorus
shodi don't go let us dance together
let me see you duin those things you want for ever
me and you baby we go live together
baby don't go shodi don't go(x2)

verse(hemma x)
Go ask jolex,dembass,HAWALAAAAA
they go tell you I dey faithful
nd rumour nd u think me I date Kate too
baby no be beans all those girls see their jeans
all the rumour dem they spread baby non of it is real
no Mind sekinat, Bola they want make we break up
dem no won see us together dey no want make we make up
but I they tell all you mind am a sincere nigga
and baby I love you
you can see my fingers

chorus
shodi don't go let us dance together
let me see you duin those things you want forever
me and you baby we go live together
baby don't go shodi don't go(x2)

outro
baby don't go till fades