- Lyrics
- Album list
JaChi
-
Bad Blood
You stab me for back and smile for my face You still dey vex when i give u small space If na u tell me wetin u go do Shey u go dey with who no like u Instead i go keep enemy for my home o Makachukwu i rather dey alone To sleep with u is fuckin dangerous Cuz i can feel the bad blood between us I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh I can feel the bad blood bеtween us Eh eh eh eh еh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh I can feel the bad blood between us
The second u comot for my place You left footprints wey i no fit trace Buh as ur plan no work with mr who Find more lyrics at ※ Mojim.com Now u run back to ur mugu mumu Patient dog go chop big bone So i must wait for who be my own Even though ur face no too look serious Still I can feel the bad blood between us
Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh I can feel the bad blood between us Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh I can feel the bad blood between us
Bad blood bad blood bad blood eh I can feel it between us aha Shoutout to my niga Cashmilli aha And my boss too Am out.
- Special thanks to Jane100 for sharing the lyric.
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|