Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Boy Breed > Miscellaneous > Shakara

Boy Breed



Lyrics
Album list

Boy Breed

Shakara

See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
As she dey waka round the whole town
in her big range rover
dem know say she get am
she go woss you if you touch am
She go carry big handbag
she go put hand one kind
me I no know how she get am
but make you respect am
She no be small woman
she get am for formula
she no be sandpaper
and she doesn't care if you are popular
She no worry, e never reach
wetin she carry self u no go gree
She like money pass family
so make you respect yourself, follow me
See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
(Like this, like that... like this, like this, like that)
(Like this, like that... like this, like this, like that)
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Babe your love too cost
I no mind, I fit to spend of course
My baby... floss it
The way she talk and she move like a boss
Shakara olo je, you want now but money no dey
I hope that she wait for me someday
I go get money take you go my place
Shakara olo je, you want now but money no dey
I hope that she wait for me someday
One day, one day this music go pay
They call me Tiller
fresh and clean like tear rubber
nananananana nanananana
?!%&°
See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
(Like this, like that... like this, like this, like that)
(Like this, like that... like this, like this, like that)
See I like the way she moves
and I like the things she do
she be shakara olo je
she be shakara olo je
Shakara olo je, shakara shakara olo je
(she be shakara olo je, she be shakara olo je)
Shakara olo je, shakara shakara olo je
(she be shakara olo je, she be shakara olo je)
Lo je lo je, lo je lo je
(she be shakara olo je, she be shakara olo je)
(ends)