- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Burna Boy( Damini Ogulu )
-
The Realest
INSTRUMENTAL
ojo meta e o Ni se o ojo meta eee
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there
Oluwa burna Don gon them be wan no where I come from some people see me for London n my pocket dey high like contour and your boy fresh like Tom Tom And the girl dey gbadun me gan gan the girl dem Dey licki d gon gon oh oh oh oh
toba je kan aye mi e le se if you looking for me I'll be on a spaceship Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o n if na me Dey looking for tell them say my money no be play
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there Find more lyrics at ※ Mojim.com
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there
oh oh dance like this, dance like that dance like this, dance like that then move it like there ain't no tomorrow move it like there ain't no tomorrow ah na dance like this dance like that dance like this dance like that and move it like there ain't no tomorrow like there ain't no tomorrow Ehn ehn where the money dey where the money Dey where the money Dey na there I wan Dey demo o Demo o, Demo o oh demo o, demo o Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there
These are the realest time we believe sometime wetin I go tell you I tell you my guy nobody Dey there o remember say nobody there nobody nobody nobody nobody dey
-
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|