魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Magnito > If I Get Money Eh

Magnito



歌詞
專輯列表

Magnito

If I Get Money Eh

If i get money eee
I no go dey comort
I go build shopping i go build them say my comot
I will marry fifty wife and I go make sure the thirty of them came from North
i go look there name and change their name caller To comfort
I will put myself into position were you will ever see me you go comot
If i get money eee Jennifer i go die for your matters
i go buy 50 iPhone And i will make sure 50 million go for the data
If i give you the lamba you will give me The ginger na trade by batar
If your name is till miko power Na jees he go scatter
If i get money eee
I will sign all this artist
I will sign timaya 2face soundsultan Wetin be jangba jantis
I will make sure i change mike From lagos move down to the southise
I will buy properties in ikoyi
I will make sure i won't not an outise
Raba eee
Raba raba eee
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
If i get money
I go enter Miami
I will make sure The enter carry moopo and army
I go win all the award from mtdpdown to the Primary
Soon how much workers in Nigeria Users to panic
If I get money eee
I will spend it in dubai
I qeue like you won buy article Mallam yen rufai
I will make money like abacha And whole person things i go buy
I will give some to the less privilege Cause God na provide
If get money eee
Some people go delete Na this what we go listen to Na he go be the heat
Slippers on the road daily i will make sure day na legit
I will make sure na this dj Kenny go repeat
Raba eee
Raba raba eee



所有評論 ( 1 )
Aren fufu
Lyrics wrongly written.
Pls listen well and write again..

I will make sure the entourage I carry na only mopol and army

I will sign tuface timaya and soundsulta wet sing jagbajantis
I will make sure na only this song DJ Khalid go dey put for repeat...


Just examples