魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > NaijaPromo > New Nigerian Music > Malonogede

NaijaPromo

歌詞
專輯列表

NaijaPromo

Malonogede

Won fe pami, but oluwa wa…… (oluwa wa ooo yeh)
Won fe pa'no, hunn……Ina wa
You can't bring me down down
No matter how you try o
You can't make frown o
I can never go down o

Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh
Malonogedede……Malonogedede ……Malonogedede oweh
Malonogedede……gedede……gedege……gedege…… Gedege oweh
Kilogedede……kilogedede……kilogedede oweh chai

See every time i keep struggling
They want make I die o
They won control my life o
Meanwhile no be dem give me life o
They want me to frown o
They want make i die o
Everyday i dey go up……up my brother i no go stop o
God give me power
To conquer my enemies
And i geti authority over principality
Oh lord come down and manifest your power

I say
Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh
Irinogedede……irinogedede……irinogedede oweh
Ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino oweh
Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey
For your house you they hear gedede eh
See some of them they dance gedede eh
And my music just gedede eh
My mama dey dance gedede eh
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
See the children dey dance gedede eh
See the boiz and girls dance gedede eh…………
See hmmm

2 (Terry G)
Won fe pami na, ino wa….hmmm praaa
Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee)
Omo yen yaka sibe eh
O fe shemi'leshe eh
The way she dey whine am go low eh
They make man loose up him mind eh
One thing that happens in life is when you progress, and people dey vex e (iceee)
Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e
Oya baby gandilolo…… gandilolo……lo……lo……lo
Baby…… whine am, whine am, oya whine your apako
Go down……go down go low low
Baby go down go low
I like it the way that you clip on ma finger, dey make me dey wanna na go slow baby
Oh no
I like it the way that you clip on ma thing e, dey make me dey high go….

Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh
Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh
Malonogedede……gedede gedege……gedege…… Gedege oweh

See