魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Runtown > Let Me Love You

Runtown



歌詞
專輯列表

Runtown

Let Me Love You

it is runtown ooo
eeeh
maleek berry
my baby get am oo
the way she role am oo
the way she take am oo eeeh
baby u gather oo
nobody bader oo
my baby fire oo eeh
mama o ooh
let me love you ehe
baby yeeh ee
let me love oooh
i just wana kiss and hold you
hold you down my baebe
my girl i no fit be without you
love you long time baebe
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
babym oo i am so in love with you
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby dont you know
baby dance eh baby dance eeeeh
turn around eeh turn around eeeeh
my baby get am ooh
the way she role am ooh
the way she take am ooh
baby you gather ooh
nobody badder ooh
my baby fire ooh eeh
mama oooh
let me love you oooh
say i just wanna luv you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls
fine pass you
say nobody pass you
baby girl i say nobody pass you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you