魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > EL > 10 Rap Commandments

EL



歌詞
專輯列表
歌手介紹

EL

10 Rap Commandments

Make dem who get ears dem
Make dem hear
Make you chillup, relax
Chale get yourself a beer
Make I talk am plain plain
You no for read between the lines
You dey like you no dey like me
chale i go free me mind
First of all, nowhere cool for this industry we dey
Everybody get ein hustle one or the other way
Only hard work dey reward
We all we dey celebrate
We all feel the weather and get wet up on a rainy day
And it's a shame the way people think say everybody cool plus everybody
Dude, this game is a very bloody pool
Competition ay3 tight
For the kids to idolise
But all be experience
Ama mi vision ay3 bright
Every song I drop I pray to the Lord
Let it be heard
This is not a Diss record
Let me be perfectly clear
This pigeon sef I dey rap
GMA go come I go di last
Like if I fit talk for * then everybody go fit barb
Everyday underground cats dey come around studio begging
For answers to their questions
Or for showers of blessings
Here's a lesson
When I was small
Was hiphop I was repping
But then I had to sellout
Before I started selling
Cos your talent no be notin chale
Talent no be shit
You dey house dey hold you dick dey think say you supposed to hit
Spend your whole day with some bogus niggas
Drinking, smoking spliffs
Make I give you a couple tips
Get a pen
Note this shit

First of all
Get a style wey nobody see before
Be original
Head to toe to the flow
Be the boss
Set your own trends
Do something make everybody conf
Know say originality e no be choice
E be your job

Number 2

Have a crew wey they go fit die for you
Somebody wey he fit help you see what be lie, what be true
Know for long, have your back forever and the vibe be cool
For be a loyal type of dude
Who go fit help you plan you moves

Number 3

Don't overspeed you for plan every step
Its ok to make mistakes but you for learn from your regrets
You go hit for just a couple seasons if you move too fast
But you for move steady with your team if you want to last.

更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Number 4

They say money be the root to all evil but in the music biz money be the root to more people
If you shaaaaa sef money go make you look and sound legit and the be the reason, talent e no dey the competition

Number 5

Stay humble, know the people you go rosh
When the money dey appear, you for know the people you for sort
Make you pect and show love to everybody you go crosh
Some go hate and some go love you
My paddy e no be force

Number 6

Understand, you no be normal, you be brand
The way you talk, your slang, the way you post your pics for instagram, the way you walk, your shadda
Know the places you for come
For the brand demand
Chale, all dey influence your fans

Number 7

Competition, the word be competition
People act like their your friends but their currently on a mission
Make you no slack
Never hold back
You for know where dema throats at
Kill or be killed
Better know that they are no match for your vocabs

Number 8

You for know
Seasons come and seasons go
Your rap career never be conc
It gets warm and it gets cold
Sometimes you for just relax
Make somebody get the shine
Make dem miss your ass a little then you come back redifined.

Number 9

Ok fine
We all we get wonna mind
But one reason why we're stars is cos we all wonna shine
So we grind for the money, cars, cribs and fancy rides
For the future we be blind
Save some money on the side

Number 10

Baba God we he give this to me so e no be lie when I say nobody's realer than E.L
We can agree if you repping BBnZ because your favourite rapper is just a pair of silicone Ds.

And that's a list of principles wey they no go teach you in school
If you pay attention and apply these rules, you'll be cool
Big ups to my fellow artistes when you see me don't be shy
Make you holla
You go see say E.L I be coolest guy
Big ups to radio, tv, Internet and press support
Big ups to the groupies who want chop me and my fans ofcourse
Most of all
Big ups to the haters
Chale I dey pun
Keep on hating, God dey watch you through a pair of fresh Ray Bans.