魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Duncan Mighty > Dance For Me Ft Sandazblack

Duncan Mighty



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Duncan Mighty

Dance For Me Ft Sandazblack

make you ehhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey
Port Harcourt! Ghana!
Ive never seen a girl wey fine pass you
every time you pass for road na war
every other girl for that road must bow
you too fine ehh
I must try to make my name paya paya
so anywhere you see Duncan Mighty
tell am say wene meka meka weh
wene o wene o wene o
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
chai. chineke me
manu chim o wu eh
wene o wene o wene ohhh
make you payapaya
party just dey hala hala
chikalas dem dey woromaya(manu chim o wu eh)
gbedu no go sara sara
everybody dance ah for me
make you dance ah for me
everybody dance ah for me
form dey form dey
Lagos! Port Harcourt! Africa!
mempini mempini mempini da
iwiala weh iwiala weh (akwaaba, Ghana akwaaba)
wene o wene o wene o