魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Shimmo > AREA (feat. Bangin)

Shimmo



歌詞
專輯列表

Shimmo

AREA (feat. Bangin)

Intro:
Single 5, Single 8, 45. National gan gan ni ke bami tasi oo
Keba mi pamu e. mon padabo. King Shimmo in the house, Its your boyfriend Bangin, Hp is on my beat.

Chorus:
Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area
Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria.
Olosho no dey for my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaa for my area
Agbero no plenty for my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area
Small small girls bno dey carry belle for my area,Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area
Holdup no dey dey my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area

Shimmo Verse One:
I be naija boy to the fullest, you go see pose around with no KOBO for my wallet
We no dey run for POPO'S no gun's no bullet.
Everybody na IGBORO, no romeo no juliet
I be the only PROFFESOR for my area
I dey give lectures to the VERGABORNS for my area
Dem no dey carry BELLE any how for my area
Cos people like TUBABA no too plenty for my area
Your little sister don dey become ELEBOLO
Take it easy just little the friends that she follow
Young man see your lips e don turn black
Smokers are laible to die young
And If you die you cant come back
Conductor no dey hang for bus for this area
Bros we no dey sell rizzla for this area
24hours light dey dey for this area
And humm police no dey collect BRIBE for my area

Bangin Verse Two:
Ehn If I Hear, See this OLOSHO acting like a diva
Stingy guys acting like a giver
Olodo's action like a GIVER
Sinner man acting like a PREACHER
Alumi Dey form best GOAL-KEEPER
See dem area boys dey form LUCIFFER
Pako person wan dey form BUTTI (if i hear)
Lepa girls wan dey sarg BOBBY
Wowo girl dey form say na MAKEUP
80year old woman dey form BREAKUP
Agama lizard forming CROCODILE
Ebele Jonathan funny pass IGODIE (if i hear)

更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Pre-Chorus
Single 5, Single 8, 52, help me pam it National gan gan ni ke bami tasi oo
Mon padabo obami tasi oo

Chorus:
Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area
Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria.
Olosho no dey for my area, hahahahaha for my area
Agbero no plenty for my area, hahahahahaha for my area
Small small girls bno dey carry belle for my area, hahahahahah for my area
Holdup no dey dey my area, hahahahahaha for my area

Shimmo-Verse Three

Am on like my girl is menstrating
I no dey vex even though shes double-dating
Police na our friend ehn, dem no dey lock us
Our blood is immune, mosquito no dey chop us
Vigilante dey my area, we no dey close gate
Baba Suwe wey we catch, na for TV he deficate
For my area you no fit find dem GALA sellers, PURE WATER sellers, BOLI AT EPA sellers

Chorus:
Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area
Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria.
Olosho no dey for my area, hahahahaha for my area
Agbero no plenty for my area, hahahahahaha for my area
Small small girls bno dey carry belle for my area, hahahahahah for my area
Holdup no dey dey my area, hahahahahaha for my area

Outroll:

PHONES-CONVERSATION

Boy: Ehn ehn ehn HELLO, NIBO LOWA NAU? MABO NAU
Girls: ehn HELLO HELLO, TINBA WA NA, MO WA ON
Boy: HA TALO TON E
Girl: HA, ANI MON MENSTRATE
Boy: MENSTRATE? HA HISS

AREAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA