- 歌詞
- アルバムリスト
Iyanya
-
Hold On
Oh girl I know how you dey feel That kind feeling you dey feel Na the same way wey I dey feel But we no come sure if it be real I know you wan chop banku Boy I need beloma daku Honey its a critical situation Very tempting association
Chukwuma, Rebeka, Euugina she thief your man And if person fit to take your man I'm sorry to say that he is not your man Wetin be your own be your own If no be your own Leave am alone We take it one step at a time We go get there some where some how
Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am Hold on When its inside You go feel am Make you no rush this girl
Take your time you know love be like russian roulette you know I know say your time dey go But that no mean say romance be true Love Oh baby take your time you know girl I swear when I hold you na there you go know For now lets chill as we proceed na there you go know
Chukwuma, Rebeka, Eugina she thief your man And if person fit to take your man もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com I'm sorry to say that he is not your man Wetin be your own be your own If no be your own Leave am alone We take it one step at a time We go get there some where some how
Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am Hold on When its inside You go feel am Make you no rush this girl
Take your time you know love be like russian roulette you know I know say your time dey go But that no mean say romance be true Love Oh sexy girl toh bad E go sweet if you no rush You know I'm tempted to touch oh
Hold on When e enter You go feel am Make you no rush this girl Hold on When e enter You go feel am Hold on When its inside You go feel am Make you no rush this girl
-
|