- 歌詞
- アルバムリスト
- 歌手の紹介
Frank Edwards
-
For This Church
Rich boy in the building Everybody jumping Everybody know say something go happen Better don't worry God is in the building Tell Him what you want and you'll get what you saying
If you believe it put your hands in the air Cos what you looking for is right where you- where you are Keep singing better keep jumping Everybody hope you know say
Na today e go happen o For this church o(na for this church o) Na today e go happen o For this church o(na for this church o) all of una go get money all of una go get motor
Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o eh eh eh eh eh eh eh eh And no be mistake say you dey here today
Wetin you dey find you go get ah(fine ooo) See as you dey praise o Baba God dey answer Make you look your level tell am say 'na for this church o' If you believe it put your hands in the air Cos what you looking for is right where you- where you are Keep singing better keep jumping Everybody hope you know say Na today e go happen o For this church o(na for this church o) Na today e go happen o For this church o(na for this church o) all of una go get money もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com all of una go get motor Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o
God's got a plan Tell him what you looking for God's money, love, long life you could get here You could stay here Cos no pain here now don't you worry tell him f-f-f better hurry Take a look at me now Tell me what you do see cos my life shine bright Everybody wanna know me wanna meet me everybody wanna say hi Better get ready for your own blessing today today, today today
Na today e go happen o For this church o(na for this church o) Na today e go happen o For this church o(na for this church o) all of una go get money all of una go get motor Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o
Na today e go happen o For this church o(na for this church o) Na today e go happen o For this church o(na for this church o) all of una go get money all of una go get motor Miracles plenty Wetin you dey find you go get today o For this church o
-
|