- 歌詞
- アルバムリスト
Shimmo
-
AREA (feat. Bangin)
Intro: Single 5, Single 8, 45. National gan gan ni ke bami tasi oo Keba mi pamu e. mon padabo. King Shimmo in the house, Its your boyfriend Bangin, Hp is on my beat.
Chorus: Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria. Olosho no dey for my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaa for my area Agbero no plenty for my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area Small small girls bno dey carry belle for my area,Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area Holdup no dey dey my area, Haaaaaaaaaaaaaaaaaa for my area
Shimmo Verse One: I be naija boy to the fullest, you go see pose around with no KOBO for my wallet We no dey run for POPO'S no gun's no bullet. Everybody na IGBORO, no romeo no juliet I be the only PROFFESOR for my area I dey give lectures to the VERGABORNS for my area Dem no dey carry BELLE any how for my area Cos people like TUBABA no too plenty for my area Your little sister don dey become ELEBOLO Take it easy just little the friends that she follow Young man see your lips e don turn black Smokers are laible to die young And If you die you cant come back Conductor no dey hang for bus for this area Bros we no dey sell rizzla for this area 24hours light dey dey for this area And humm police no dey collect BRIBE for my area
Bangin Verse Two: Ehn If I Hear, See this OLOSHO acting like a diva Stingy guys acting like a giver Olodo's action like a GIVER Sinner man acting like a PREACHER Alumi Dey form best GOAL-KEEPER See dem area boys dey form LUCIFFER Pako person wan dey form BUTTI (if i hear) Lepa girls wan dey sarg BOBBY Wowo girl dey form say na MAKEUP 80year old woman dey form BREAKUP Agama lizard forming CROCODILE Ebele Jonathan funny pass IGODIE (if i hear)
もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com Pre-Chorus Single 5, Single 8, 52, help me pam it National gan gan ni ke bami tasi oo Mon padabo obami tasi oo
Chorus: Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria. Olosho no dey for my area, hahahahaha for my area Agbero no plenty for my area, hahahahahaha for my area Small small girls bno dey carry belle for my area, hahahahahah for my area Holdup no dey dey my area, hahahahahaha for my area
Shimmo-Verse Three
Am on like my girl is menstrating I no dey vex even though shes double-dating Police na our friend ehn, dem no dey lock us Our blood is immune, mosquito no dey chop us Vigilante dey my area, we no dey close gate Baba Suwe wey we catch, na for TV he deficate For my area you no fit find dem GALA sellers, PURE WATER sellers, BOLI AT EPA sellers
Chorus: Amebo plenty for my area, yamayama rede rede too much for my area Isokuso plenty dirty dey for my area, too much mosquito bite self na malaria. Olosho no dey for my area, hahahahaha for my area Agbero no plenty for my area, hahahahahaha for my area Small small girls bno dey carry belle for my area, hahahahahah for my area Holdup no dey dey my area, hahahahahaha for my area
Outroll:
PHONES-CONVERSATION
Boy: Ehn ehn ehn HELLO, NIBO LOWA NAU? MABO NAU Girls: ehn HELLO HELLO, TINBA WA NA, MO WA ON Boy: HA TALO TON E Girl: HA, ANI MON MENSTRATE Boy: MENSTRATE? HA HISS
AREAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAAA
-
|