魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Patrick Seeker > Synth Pro House 128 (Tool 16)

Patrick Seeker



歌词
专辑列表

Patrick Seeker

Synth Pro House 128 (Tool 16)

1999 1999
I start 2 they thinking like man
But if they no kill p-man

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
tey arm robber feh kpa daddy me oh
I start 2 they thinking like man
But if they no kill p-man
Omo na 1999
tey arm robber f'epa daddy me oh

Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle they pay nw e k'aje ku kale
My papa they hustle my papa they try
My papa na driver my papa they grind
My papa they send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa they help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
Me and my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
HE Thank lord oO

Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
tey arm robber feh kpa daddy me oh
I start 2 they thinking like man
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
But if they no kill p-man
Omo na 1999
tey arm robber f'epa daddy me oh

O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
me oh ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cause I they para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money they push me they commit sin
Mo ti d'ehaana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah

Let me take u in back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
tey arm robber feh kpa daddy me oh
I start 2 they thinking like man
But if they no kill p-man
Omo na 1999
tey arm robber f'epa daddy me oh

I see people they sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It's time to organise myself
Them they sympathise
I was traumatised
Na den I realise
tey arm robber f'epa daddy me ohoo