魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > R2Bees > Hi

R2Bees



歌词
专辑列表
歌手介绍

R2Bees

Hi

Eyeeh eyeeh
Rain dey come, rain dey go
After rain dey go, ebe the rainbow

When e dey pray for the shine
Say you for know say
the light no dey shine for your flaws oo
See am aware so well na groove
I dey try to move too well oo eh
If you no be hot
No dey vex no dey try to throw catapult oo
If na cry you go cry it'll be well oo
Eh
Say na music abi
Me I still dey do what I like ah ah
Ebe the love we dey share
wey dey make all the girls dey tun up, eh eh
Some dey say Tegari
Me I still dey look I dey laugh halla
You go hear guantanamera
See all the girls wey dey halla, eh eh

Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh
Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
See everytime you come around I be well oo eh eeh eh

Tu wo nan, to wo nsa
K)so a na yi keche
B)meka, di asa
Joo palogo n3k3
Afei s) ne sisi, anadwo yi gyegigyegi
Ntoma yi y3 printex; maaso m'ahy3 bi
Wo car yi y3 latex kala ma me twi bi
Dem be debate us, yeah)mo b3twitwa bi

Hey! rain dey come, rain dey go
We just dey feel alright
Everything poppin we just wan dance
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Everything poppin we just wan dance
As sun dey shine, rain dey go
We just dey feel alright
Everybody poppin we just wan dance
Everybody poppin we just wan dance

Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh
Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
See everytime you come around I be well oo eh eeh eh

Oh na na, oh na na na na na na
Hear dem ah say, say
Sing the melody make I feel alright
Make I feel
Give me the vibe make I feel alright
You know the deal alright
Girl I want love
Plenty bobby wey dey come to my show eh
They no dey form no dey pose eh
Ready to wave when I wave oo eh

Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
S3 m'ani b) woso a na m'aniagye oo eeh eh
Hi eeh how you feelin yeeh eh
Mese m'ani b) woso a na m'aniagye oo eh eh hi
Hi eeh how you feelin yeeh eh
See everytime you come around I be well oo eh eeh eh

Oh na na, oh na na na na na na
Hear dem ah say, hear dem ah say eh
Hi eeh how you feelin yeeh eh
Oh na na
Oh na na
Hear dem ah say, hear dem ah say eh