Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Ice Prince( Panshak Zamani ) > Fire of Zamani > Pray ft. Sound Sultan

Ice Prince( Panshak Zamani )



Lyrics
Album list
Singer Intro

Ice Prince( Panshak Zamani )

Pray ft. Sound Sultan

Amen, amen, amen, amen
On top say i pray, bad mind people dey trouble
my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the
things I say, na na na
On top say i pray, bad mind people dey trouble
my day, oh Lord
Me I dey hussle my way, fear nobody with the
things I say, na na na
Bless my pady if you think I'm great
Bad mind nigga the thing I hate
Everton nigga I dey clean my mate
Rozay bottle we dey drink like 8
Started from the bottom now I think I'm ready
Everyday I pray to God to bring my bready
This days man I nor fit ping my baby
Girl dem ah put mind on linda ikeji
Never ever seen a nigga fly like this
Shebi na my cd dem dey buy like this
I've never seen alaba dey smile like this
Come dey be like rita dominic reply my tweets
Choc boy nigga wey dey run my town
All over the city dem ah want my sound
Bad girl she ah roll it upon my crown
See the enemies ah burn when they come
around, na na say
Say now I do this this, and now I do that that
And now the ladies say that I'm a super cool
cat
They call me the notorious another 2pac
And aint no other nigga that can pull that
Bad belle people wan dey treat my case
All o' them dirty nor fit clean my lace
If I tell you say na cata dey clean my face
Go do like say na kaka begin my craze
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Now I'm in my league and I dey pick my race
Bad mind killer wanna lick my place
Say because I get gucci between my waist
badman dem ah try to dirty my face
Me I nor pretend I nor dey send nobody
Oh Lord, dem put g*n to my head
Me I nor pretend I nor dey fear somebody, oh
Lord
Cause I dey see me my friend, say
See I pray like a mountain
Since I sing
They wan fall my hand, but the table turn
around
Come and know your house and surely come
around
See every other season I grow like corn
And whenever you see me dont call me icon
Cause I'm on a mission to be better than one
I'm just thinking out loud Ice Prince there's a
mic
on
He's a miracle working God
It will take another miracle to stop me Lord
I define myself now redefining every nation
Why the people still dey find the first me
definition
I was put on that, to counteract the devils
mission
You can read from every page genesis to
revelation
Them dey yumu anytime I do song with wyclef
Why you nor ever hear say???