Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > M.anifest > Miscellaneous > Forget Dem

M.anifest



Lyrics
Album list

M.anifest

Forget Dem

Chale what dey happen
Killbeatz on the beat, M.anifest on the rapping

Whoa... what's the bark for? chaley down ball
You no dey see M.anifest on world tour?
Nsaem bɔ, dem clap for encore
Can't stand my reign it's a downpour
Skin pain dey pain what you dey bore for?
What I saw in your eyes, an eyesore
ɛnyɛ wo dɛ a chale kɔ na kɔ da

Yɛ wo wo sɛ bra be kum ɔsono aa
ɛn pre pre kusie ho na wan ko pra
Everything I dey want, money or women I dey get am kpa
(this song go vex you but)
(forget dem)
(forget dem)
(this song go vex you but)

Chaley forget dem, draw my sword and sketch dem
Karma diɛ my best friend
Put the stamp on the envelope address dem
Dem be small pickings, a chicken to a dɛnkyɛm
Wo nan yɛ go slow nanso wano pɛ ntɛm
Enie asɛm, woa wa sem
Find more lyrics at ※ Mojim.com
We dey killbeatz and give the streets anthem
E be your matter? oh chaley comot
I shock, sey the kettle call the pot, black
I've nailed this but i'll Hammer the last two
Bad man tings, tell dem bow to a king
Bra Kwabena Darko wey e give this vim, e say...

I no be normal, normal is overrated
I don't give a shit, constipated
Solo dolo uncomplicated
Keep myself company like I'm incorporated
I'm my own dude, kill beats, leave no clues
That's my logic on Pro-Tools
You no dey barb? bro cool
I dey go Mexico on a boat cruise
M.anifest dey tour the world with dope dudes
Argentina, chile and France too
You want skin pain, here's your chance to
I can give you fame and flow you fans too
ɛshe wo kraa na me yɛ no more
Jah blessings dey flow, enemies bore
Hold on I dey get call
Hello, mi future wo nie?