- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
2Baba( 2 Face Idibia )
-
Jeje
Ok naa Unto the matter Rverything wey we do... Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje Na jeje, Na jeje
() See Na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na wetin they want make i show them I no dey like to dey shiw myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey do my thing jeje Na jeje Na jeje I dey do my thing (1) I get money I spend am well I get babe I dey use am well I get chiquito I dey spoil am well I get followers I dey follow them well The reason wey we dial Na to buy and sell But some people want to ... And na to quarrel and yell 99 problems na who you wan tell Na to do am jeje Till the remaining of the day One time for your money Two time for your mind If u re feeling what i am feeling Every with the feeling yeah Arise and shine
I say one time for your money Two time for your mind If u re feeling what im feeling Continue do your thing-ing yeah
() See na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na wetin dey want make i shiw them I no dey like make i show myself Na jeje. Na jeje I dey my thing e ni finish E no finish I swear now I swear now ... Hehe I see you You see me too Na different diferent things we come here to do Some be lawyer Some na doctor too Some na minister Some na labourer too And so And so what Anything you do make u do ma well Vulcernizer . Vulcernize well Find more lyrics at ※ Mojim.com Senator. Senate am well Do ur best, make u no kill urself Live ur life make u leave me rest Cause there is nothing wey u wan prove Hey hey!! ()
See Na wetin they want make i show them, I no dey like to dey show myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey do my thing jeje Na jeje, Na jeje I dey do my thing jeje (3) Yes I dey feel like doing plenty things Na where i go start Abi make i wear my pon and safron things They be that From festac Oju elegba cruising Everything they want ti be doing Everybody get their own mouth Them go talk () Some go observe things Some go do things Some go dey critiscize things Anywhere you dey Anywhere you dey Anyhow e be Anyhow e be You go like to understand how e be And you go like to Tinyere anyi ara
() Na wetin they want make i show them I no dey like to dey show myself Na wetin they want make i show them I no dey like make i show myself Na jeje, Na jeje Na jeje I dey my thing jeje Na jeje, Na jeje I dey di my thing jeje They for don bring am The motor dey fly Dem for don do am Dey say superman dey We for don see am If to say we visit devil One time we for kpai am! () Some go observe things Some go do things Some go dey critiscize things Anywhere u dey Anywhere u dey Anyhow e be Anyhow e be You go like to Understand how e be And you go like to Tinyere anyi anya
-
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|