Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > D'Banj( Oladapo Daniel Oyebanjo ) > D’Banj Presents D’Kings Men > First of All (feat. D'Banj) [Remix]

D'Banj( Oladapo Daniel Oyebanjo )



Lyrics
Album list
Singer Intro

D'Banj( Oladapo Daniel Oyebanjo )

First of All (feat. D'Banj) [Remix]

(feat. D'Banj)


Charle, you fit say I make a fool o
I no send, I no send
Charle you fit say I make a fool o
I no send, I no send
First of all
duction, ah duction
First of all introduction
Okay, ah edonu
First of all
introduction,
Na me wey sing Eni Duro and Omo to Shan
In other news
I'm in love with My boo,
and I no dey place another one above
Gbagbe oshi, shey mo jo omo Ghana?
Oni mo dabi eni ti o ti fa gbana
Shey mo jo KK Fosu?
Mofo, gbagbe, abi o nsu?
Na we dey control the whole arena
Either we dey for Nigeria or Ghana
In other news, I'm a bad man
Wey dey intimidate Superman and Batman
When other boys dem they wear one shirt
Different shoes
Not me!
kilo fe f'oshe?
(do I look like Awilo Longomba?
Are you a learner?)
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
In short o le pe mi ni M.I
Oga gan fun e afi bi ti Waje
Ex boyfriend e, left eye
So fun ko ye ranju momi biti Ogbanje
They don't know from the place we dey come
We dey kill every show like sey we dey with a gun
You don't know the thing
I go show you the thing
But before I show you
(Go down low)
I say you loving the thing
Wanna touching the thing
Make all them other girls
(Go down low)
Won fe ta catapult
Find more lyrics at ※ Mojim.com
Shey emi wa jo omo ase with a filter
I be like Fally Pupa for your eyes
(Are you a learner?)
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
Okay,
They say I razz, coz I come from the street
But one man poison na another man meat
Charle, let me catch my breathe
Give bad man a break talk about the fresh
I see for your eyes you want the Gucci bag
All the Jimmy Choo, you want to kuku buy
And I no dey sey make you no dey like them but
(Go down low)
Before we go buy them
It's okay, you wan dey carry your shoulder
I go dey by your side, call me your soldier
Oo gbo Yoruba, Oo tun gbo Hausa
Oo gbo mama sey, oo tun gbo mama kusa
I'm tired man,
This story don dey long
Make we fry am mhen
I'm tired mhen
Oh my Gois!
Am I mad?!
First of all
Go down low, Go down low
First of all
Go down low, Go down low
Ma s'iwa wu
Go down low, go down low
Gbagbe oshi
Go down low, go down low
Phils, the Mr Producer
Bring the beat back for God's sake
Thank you sir!
Oya stop! I don tire mhen
I dey play, I dey play, I dey play
Bring am back, I wan enjoy am
Hello baby
It's Ola baby!
Olamide is here noni
Hehehe
My God
YBNL








Save Me Chief Keef I See The Tears In Your Eyes Never Ever Tell Her Lie To Let's Live Forever Take It High In My Heart Way Erase Us Conversation Arrange To Start Toward In But Always Baby Want To The All Night Lalalalala So I Turn Alright Taylor Swift Tattoo Kiss Wae Jakkuman All Th Girl Bad Girl My Cinderella First Harry Styles Just Hold Me Tight I Know K Song I Just Wanna Know Who Am