魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Fokn Bois > Krokodie Tears

Fokn Bois



歌詞
專輯列表

Fokn Bois

Krokodie Tears

Charle make we do like we dey cry
Like it pain we say he die
So say they go give we malt
The kheebab no get salt
Why they give you small chicken?
Enter kitchen
We for chill before they source
The gari foto no have sauce
Later we go fi sort am
The girl wey na we for spot am
I see am naa i go headbuttt am
Use this knife take cut am
ah but the thing just be plastic
We for do something more drastic
She get we she fi ******
Revenge go be fantastic

We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral

Ah i see am
You see yam
No be am?
That be yam
Foodian
Where they am?
See am!
It be am!

You make ready? ever
You be shaky, never
In neck, sever
Make i check, clever
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網

We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral

Ah you dey cry?
I no dey cry
Why
She dey cry
Kai she for die
why?
why?
She make sad
Too bad
Her dad
I'm glad
So you want take am add
Yes
We no be killers we be chillers
She wound us she steal us
But charle tome go heal us
Time is not a doctor
It no go fit comot scars
Oh she has a daughter

We dey cry the dry tears of a crocodile
Two happy animals
We dey for your funeral
For the mineral

Source: Kheijay
credit: #TN