魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > 2Baba > Oya Come Make We Go

2Baba



歌詞
專輯列表

2Baba

Oya Come Make We Go

oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before
make we go, make we see
wetin them dey do for there
make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know whether na truth or whether na lie dem dey blow oya come make we go oya come make we go

oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, make we see
wetin them dey do for there
make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something
we go know if na truth or na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go

i know people keep on telling you there's nothing like a miracle if you try in this circle of life but I am an example i know that you can make it in this life
if only you try to stand up and big up your chest but let nobody tell you make you settle for less whenever you are afraid,
just hold my hands sharp sharp show make we alele dey go

oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go before
make we go, make we see
wetin them dey do for there make we feel am make we check am
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
if na two head them dey use we go know but na after we go we go know whether na truth or whether na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go

oya come we go
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, make we see wetin them dey do for there make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go know if na truth or na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go

A child is born into this world
she takes one step and two step and what next?
a life to remember (…????) if you dont try, you dont get and if you dont go then you never ever know (no) if you dont jump, you never fly and if you dont fall then you never feel the pain cos time is a healer
pain is a teacher music is a stress relief i will be a believer

oya come we go (wan ne)
make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, make we see
wetin them dey do for there make we feel am make we check am if na two head them dey use we go know but na after we go we go know whether na truth or whether na lie dem dey blow
oya come make we go oya come make we go
oya come we go make we go to all the places wey we talk say we go like to go before make we go, make we see wetin them dey do for there make we feel am make we check am
if na two head them dey use we go know thats how we learn new something we go know if na truth or na lie dem dey blow oya come make we go oya come make we go