魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Worlasi > Nusé (Strength Within) > Wake Orp

Worlasi



歌詞
專輯列表

Worlasi

Wake Orp

Be like I dey sha
Cause I start dey rap no be now
But my chick too say make I sing
So my rap all now bed for ground
So, I dey wake am orp
I pour water sef for in top
But in eye still no dey fit pop
Charley hurry, do then wake orp
Every bro in eye dey my top
Dem all just dey want soak my sound
I think my rap just came around
Be like I ju- just found my sound

Efn mess around with sR
And I bet your best go burn out
See, I bet your best go turn out to become sR
You see, you might think that we scared
That we can't make it cause we broke
But nothing go fit stop we bro
We throwing arrows with no bows

Never said we broke
And what we got is greater than, probably greater than Khali
See, we got the passion, got the zeal
See, see

Your money, go finish
But my passion dey grow
My passion no fit finish
Cause I fuckin' dey grow
While I dey grow
I go break am, I go fix am
I go make am, I go borrow
What e dey bee, be progress steadily dey grow

Kill it, Worla, Worla, did it
Kill it, Worla, you did it, Worla
He did it, Worla, Worla, did it
Worla, kill it, you did it, Worla

Gimme petrol den magic stick
Make I show you some magic trick
Abracadabra, pa!
I burn am, I burn the other guy too, ha!
I see what you dey do, I see what you dey do
Every time wey you see what I dey do
You change what you dey do
But naa charley, this thing wey we dey do
You for do your tin, fuck what I dey do
But nyegas still dey do
Nyegas dey force am like say e be coup

Wey rapers wey dey make am?
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
How many start dey rap all of a sudden, you see dem break up?
I no want biz but if you like, nyega drop cash make we bet
If everybody start dey rap, Worlasi s-still go dey sweat, just to put out a verse
I curse, I curse, I curse all the suckers, wey in future you go make I sweat
My purse go dey vomit money pass ATM, make we bet

I learn my pidgin rap from Wanlov Kubolor den M3nsa
Skillions, C-Real, El, the rest be secret masa
See me today, me too I say I be rapper, I be rapper
One day me too I go pay 25k to feature Busta

Kill it, Worla, Worla, did it
Kill it, Worla, you did it, Worla
He did it, Worla, Worla, did it
Worla, kill it, we did it, Worla

Don't say America
Say Sodom and Gomorrah
Gbitome gas everywhere like saka boys dema lla
Don't say Worlasi, say the greatest you've ever seen
From today you go dey add me plus the greatest you've ever seen
We dey roll, we dey suck pito
But we mix am plus Hennessey
Akp3teshi dey in back, but you go suck, you never go see
Make steady, cause this gb3k3 go be the last that you'll ever see
Nkitoa d3, the small one wey we get
Now see where we take catch

I dey ball, but I no dey rush
I be real, so I no for rush
I no get, I go make you knor
You dey like, laf all you dey want
E go play, you never go pause, I'm afraid
Say all you dey want, but I dey
I never go stop
I die saf, you still go dey play

Break this one, I'll make another
Fake nyegers go hate, ah now see
Dem all dey want chop like gala
What I suffer to make you just want take am?

Mm, mm, your mother
Sorry nyega, no I take am back
I talk am, yes! Your morda
'pect me, I go 'pect you, brother

Kill it, Worla, Worla, did it
Kill it, Worla, you did it, Worla
He did it, Worla, Worla, did it
Worla, kill it, you did it, Worla