魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Frank Edwards > Frankincense > Gratitude

Frank Edwards



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Frank Edwards

Gratitude

When I call you
You dey answer
When you show up
Devil dey run away
When you stand tall, (…fill in please)
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
Thank you for the sun and the birds in air
I no fit count the blessings wey you give to me
Even when they run come them want to pull me down
You no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way

God no dey sleep
And not dead
Kilomofeso laye mi o
Wetin I go give to you, Baba
O gini ka m ga emere gi
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Alagbari eda
Imela o

Rock town in the building yeah
You know say this how we do it now
Obidogo, obidogo

1, 2, 3, shut the devil out
1 by 1, God is taking over
You know what you see when you look into the mirror
I am the son of the lion from Zion
Shot in the air now
One shot for the lion of Judah
Another shot for God Almighty
Now, you no dey sleep sleep
You no dey sleep sleep
No way



所有評論 ( 2 )
allenrichboy
richboy

User
When you stand tall, obodo delu jii