魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Yemi Alade > Gucci Ferragamo

Yemi Alade



歌詞
專輯列表
歌手介紹

Yemi Alade

Gucci Ferragamo

Gucci Ferragamo. Ferragamo
Gucci Ferragamo. Ferragamo
Because you gucci ferragamo so you a big girl abi
You walk around with your fake bag
You tell your friends say you're a big girl abi abi
With your gucci ferragamo say you're a big girl abi
You walk around with your big yansh
You tell your friends say you're a big girl abi abi
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
Because of gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
I won yarn tori
Abeg come see toyosi
Her front yard be like lorry
Her back yard no be low-key
So she work it round town she be baddest
The boys tell her she be baddest
But you know this I know this
That the real G don't need that bullshit
Sare wa gba the controlla
Abeg you make you come to my condo
She go carry her keys and petrol
You know na borrow she borrow
Wey the maga Wey dey buy you
Wey the maga Wey dey buy you shoe
But you know this I know this that the real G don't need small dj
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Because of gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Hey wobi
E be like say you know know me
I know be your mate or your hommie
As you see me I be OG ah eh eh op
Ogbeni no dey call me Yemi
When you see me say aunty
O noni no yongi ahhhn
Wey the maga Wey dey marry you
Wey the maga Wey dey by you shoe
Wey the maga Wey dey manage you
Wey the maga Wey dey lie give you uhn
This one no be dubai shoe
Na bendown he buy give you uhn
Where the maga wey dey lie give you
If I vex dem go carry you
Small girl calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
calm down down down
The big girls arounda
We no dey make noise o, we no dey loud am
Because of gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Gucci ferragamo. ferragamo
ferragamo. ferragamo
Hmmm ta da ra na na
Ta da ra na na (repeat till fades)