魔鏡歌詞網
魔鏡歌詞網 > 歐美歌手 > Kencharisma > Passion in motion > All the way

Kencharisma



歌詞
專輯列表

Kencharisma

All the way

Oooooh (10times)
it's Kencharisma
swag vocalz in the building

chorus
Girl you know say
our love
no fit to fade away
no matter their bege
our love na all the way
and you know say
your love
they make me feel high ray
no matter
wetin dem say(wetin dem say)
our love na all the way

Verse 1
girl i love you more than you think
wetin be your site make i follow the link
all the time
bcos of you my heart still dey beat
if you leave me i go die this minute
so remain mine
you dey beat for my heart
no be roday this thing start
nobody fit make us apart
cos this love blind
like say na bat
na the first time wey i saw you
i fell inlove and i adore you
nobody fit see and ignore you
and i go do anything for you

chorus
Girl you know say
our love
no fit to fade away
no matter their bege
our love na all the way
and you know say
your love
they make me feel high ray
no matter
wetin dem say
our love na all the way

Verse 2
see as your love dey burst my brain
you are sent from above
no other girl fit cross you lane
friends they say i too do
cos the way wey i love you
them no know say na only you
go fit make my heart to cool
all my sweats go be for you
as long as you be my boo
my love for you no be today
更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
e don teh wey e been dey
and e no go fade away
baby girl i'm here to stay
any way,any day
i go please you all the way

chorus
Girl you know say
our love
no fit to fade away
no matter their bege
our love na all the way
and you know say
your love
they make me feel high ray
no matter
wetin dem say
our love na all the way

verse 3
i'm grateful to God for giving me you
nothing could be more preferable
than having you as my loving boo
leaving you girl is impossible
cos no one can do what you always do
if i leave you
who would i run to?
None is sweeter
yu no get part two
na only you fit be my boo
you are the reason i'm satisfied
baby girl never you leave my side
na you be my pride
na you go be my bride
and forever we go dey abide
babe you too fine
make i kiss you eye?
Make i touch your thigh?
You dey make me high
walahi talahi
nothing for this world or beyond fit make our love to die

chorus
Girl you know say
our love
no fit to fade away
no matter their bege
our love na all the way
and you know say
your love
they make me feel high ray
no matter
wetin dem say
our love na all the way

All the way