魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > 2Baba > Hold My Hand

2Baba



歌词
专辑列表

2Baba

Hold My Hand

Life has been tough
we cue to get the small food we're sharing
sometimes the food has fly on it
people keep pushing us when we're in the cue
the mosquito bites us in the night... I just want to go home but those people-dem burned our house

Touch a Life today, Touch a life today
try to touch a life today, touch a life today
touch a life today... ohhhh yeah try to touch a life today

Throughout for history dem talk am say no man is an island... dem dey talk am
for history dem say one tree can never make a forest... dem dey talk am
as e com be so, wetin u get to show
wetin u get say, wetin u go do for de matter
Hold my hands... I hold your hands we go dey stronger
do something for another man-bring am to laughter
all we need is one love (one love), is one love
all we need is one heart (one heart)

更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Touch a Life today, Touch a life today
ee no matter wetin u get, try to touch a life today, touch a life today
touch a life today... as u dey work u dey successful make u touch a life today

as u dey work, u dey pray make e beta, make u hama, make u successful
and if e work for u remember say some people dey dem neva bellefull
I say na one drop of water dey create an ocean eeeeeh
so make we join hands together to beta our nation
so if I do for one person u do for another person
na so we go dey multiply all our blessings
and if ee get one lesson wey we don learn for dis world is greatness dey inside every person eeeee
so if u believe in good and u believe in humanity
let's pay d forward let no people left out ina we world yeaaa
Touch a Life today, Touch a life today
ee no matter wetin u get, try touch a life today, touch a life today
touch a life today... as u dey work u dey successful make u touch a life today