魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > CDQ > Fcfs

CDQ



歌词
专辑列表

CDQ

Fcfs

say baba
say baba
to ba ti du ke ma judi
first come first serve
to be ti du ke ma judi
first come first serve
to ba ti si bobo
to ba ti ye bobo
to ba ti du ke ma judi
first come first serve
to be ti du ke ma judi
first come first serve
to ba ti si bobo
to ba ti ye bobo
I no really like woman but I love big baca
olushi e be like metal anytime wey u waka
woss joke apart u don turn me to saka
pelu chikichiki e yi shey lo ye ka simi waka
mi o really drive but ma wa e bi molue
bere mu cigar obo felu molie
I gbadun u cos mi jaka code e
forget say u long Lori bed mo mafold e
o baby come take the key to ma bima
alaye pe e se normal na alima
lasgidi boy I be no be nima
gbori duro u no know who are my new sima
their girlfriend they book me for date
sharp guy we dey camp all their crush for date
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
we taking over the radar them dey beaf us
knowing oluwa is the GPS wey dey tip us

on Saturday I follow Sunday to one party
naso the bouncer dey hala for my padi
wey ur iv I no won hear nigbati
before I check won ti sha padi mi ni igbati
afope ashe couple dem dey look us
naso dey clear road see the table wey dem put us
eyah nla nla bi biggy come dey grove us
big girl be 16 they won nearly wound us
a gbe omo wa a gbe omo lo bouncer oobi
so u fit dey beg for money tori alobi
shebi iwo ni mayweather I won enter
now ofe gbe tip lowo mi
u dey mental
eni aye o ye to lo gba ile so adeleye
e fly nkankan Volvo niyin shey eyi je aye
fine girl malo kosi owo alawii o
eshi inu iwe niyin Jo wa feti le low

alaye away kan chill ni o
shereshere 50 priority
ye ye sugar my nature
woss