魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Dammy Krane > On Point

Dammy Krane



歌词
专辑列表
歌手介绍

Dammy Krane

On Point

This one for the ladies o
Yo I yo, otutu
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Omo to ni Body to wa on point
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
Am calling your phone
oya pick up
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
E be you I dey talk (pick up) oh na
Girl your love is on point
Omo Na your love I dey confide in
cos your girl your swag is on point
see your designer you combine
sherikoko my desire sawasawa iss iss
Shakiti bobo make you fire
Make you show dem say
Na you wey dey scatter my head oo
my baby oo
Na you wey dey scatter my head oo
baby oo(ahh)
Na you wey dey scatter my head oo
baby oo
Na you wey dey scatter my head oo
my baby oo
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Omo to ni Body to wa on point o
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
Am calling your phone
oya pick up
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
E be you I dey talk (pick up) oh na
Africa mama
We go go see your mama o eh
Oh mama, take me go see your mama o eh
Beautiful mama, take me go see your mama o eh
Oh mama, take me go see your mama o eh
Na you wey dey scatter my head oo
my baby oo
Na you wey dey scatter my head oo
baby oo(ahh)
Na you wey dey scatter my head oo
baby oo
Na you wey dey scatter my head oo
my baby oo
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Omo to ni Body to wa on point o
everything is on point
Omo yen wa on point
Omo ton gbele okan yi
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
Am calling your phone pick up
Oya link up girl o (link up)
I know say u want to pick up
Oya link up girl o (link up)
E be you I dey talk (pick up) oh na
Danny krane for the ladies
Sweet sweet ladies
This one for the ladies oo
Omo tete rente
omo tetell mummy and daddy
Oh my God
Kenny wonder
Gbetiti
Otutu
Ogbona
Tani poro lapo
Lapo lapo lapo
Aye Jaye ju
aye Jaye ju
Aye ge
oh my God