魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > EL > Agbo

EL



歌词
专辑列表
歌手介绍

EL

Agbo

El babe eeee eehh yeyeye
And if u ask around u go know say I man dun oooo
Ask your paddy sef them go tell you who I be oo eeh
See me a never go rush never go blow Ma horn ooo eeh
Am praising the father ein wey make me who a be oo
'where can I go what can I do eehh
you are the one you are the one hallelujah e be by you.' ×2
eerh come see me now when a drop one dema run
dee moni can't come around cosdem know Ma God be de one u dey want
u Inna life a dey jollie eehh
a fly away for the holiday Dubai next stop Jamaica tell all ala dem later
cos u dey show me love wey e never be Alo ooo eeii
God u dey take me places a no think say a go go oo eeii
Father u dey show me love me love wey e no be alo ooo eeh
so a go raise u higher never go go low oo ooo my God
and if you ask around u go know say I man dun oooo eeii
ask your paddy sef den go tell you who I be ooo eeii
See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
am praising the father ein wey make me who a be oo eeh
'where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you '×2
kwe bo dzi agbo e nu tsor bo dzi agbo e nu tsor baa yo kaa fo)) moni Ma lala Ma bo
ni Ma tsotso ko Ma bo Ma bo in Ma shiã fo)) le a no Ma bo mi nu fo)) baa to kaa for mo))

cos you dey show me love wey e never be Alo ooo eeii
God u dey take me place a no think say a go go ooo eeh
Father you dey show me love wey e never be aloo oo eeh
so a go raise u higher never go go low ooo eeh Ma God
and if you ask around you go know say I man dun oooo eeii
ask your paddy sef dem go tell you who I be oo eeh
See Me a never go rush a never go blow Ma horn ooo eeh
am praising the father ein wey make me who a be oo eeh
'where can I go what can I do you are the one you are the one hallelujah e be by you '×4
El babe eee ehehehe