魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > EL > Auntie Martha

EL



歌词
专辑列表
歌手介绍

EL

Auntie Martha

Eh auntie Martha
Eno be any matter bia
I just wanna marry your daughter
Today ooo today ooo
So auntie Martha
Abi you know me ago bia
So i go fit to marry your daughter
Today ooo today ooo

Eh course the first time i saw your daughters face
I knew that that i had found love sweet embrace
In her eyes realize
That I'm alive to make her mine
No body go dey take your daughter's place
As long as she is mine her heart is safe
I no go lie, i need a good reply
I live and pay her bride to make her my wife
Auntie Martha
Me and your daughter belong together
Together to the bright and the stormy weather
Me nsumɔ l3 tamɔ shɛ and its a pleasure
And i go do am January down to December
So auntie Martha allow meeee
To come and deliver her dowry
Course i get diamond
Ring i go put on her finger today ooo

Eh auntie Martha
Eno be any matter bia
I just wanna marry your daughter
Today ooo today ooo
So auntie Martha
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Abi you know me ago bia
So i go fit to marry your daughter
Today ooo today ooo

Eh ah they say behind every successful man
Is a woman to hold him down ooo
I no go lie your daughter be the one
The only one who go fit wear the crown ooo
So here i dey with my head rapa
And my feet on the ground ooo
So make you no dey brown ooo
And i hope you understand oooooo
That I'm in love with you baby
Nyɛ, gbɛkɛ, shwanɛ kɛ leebiiii
And i go make am my ladyyyy
She go dey be the mother of my baby
So auntie Martha allow meeee
To come and deliver her dowry
And i go make am very happy
Make am very happy

Eh auntie Martha
Eno be any matter bia
I just wanna marry your daughter
Today ooo today ooo
So auntie Martha
Abi you know me ago bia
So i go fit to marry your daughter
Today ooo today ooo