魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Darey > Sweet Mother

Darey



歌词
专辑列表
歌手介绍

Darey

Sweet Mother

Prince Nico Mbarga
Rest in peace baba

Sweet mother, I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
Sweet mother, I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
O boy! No be small cry I dey cry oh
Na so my mama just (Na so my mama just)
When I dey cry, my mother go carry me,
She go say my pikin wetin you dey cry o yo
Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh
Make you no cry, dry your eyes

Oya make we go sleep na
When I want sleep, my mother go pet me
She go lie me well well for bed oh
She cover me cloth, say make you sleep
Sleep sleep my pikin oh
Olo lo lo lo lo chei
O boy! See as hungry dey wire me na eh
When I dey hungry, my mother go run up and down
She dey find me something wey I go tchop oh

Sweet mother ahah, sweet mother oh ewo
Na so my mama just sweet like tom tom
When I dey sick,
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
My mother go cry cry cry
She go say instead when I go die, make she die oh
She go beg God, 'God help me, God help me, my pikin oh'
Ahh egwo de ai kimo kimo kimo
If I no sleep, my mother no go sleep
If I no chop, my mother no go tchop
She no dey tire, Sweet mother
I no go forget this suffer wey you suffer for me
Sweet mother, éé sweet mother oo eh oh
No be small suffer she suffer
You fit get another wife, you fit get another husband
But you no fit get another mother
Lai lai no oh jor oh

Guitar boy abeg one more time
Oya everybody lets sing along now

Sweet mother, I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei
Sweet mother, I no go forget you
For this suffer wey you suffer for me ei

Stop stop, stop stop, stop stop make you no cry again oh

Its donjazzy again