魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Chidinma > Jollie

Chidinma



歌词
专辑列表
歌手介绍

Chidinma

Jollie

Chidinma you go girl
Make them shout…yea yea
Chidinma you go girl
Make them shout…yea yea
Owere ifeneme
Nothing dey happen o o
Make we jollie
Make you forget your sorrow
Cos sun dey shine tomorrow
Take am jeje jeje
Take am jeje
Maka no ga di choma
Oya make you follow me eh eh
Follow me jollie
Follow me eh eh
Follow me jollie
Make we jollie
Follow me jollie o o
Oya make una join my convoy
Follow me jollie
Follow me follow me
Follow me jollie
Brother sister
Follow me jollie o o
No matter the problem
Believe say baba God, he don solve dem
Cause as time dey pass
Na so all of dem go pass
And as everything don set o
Oya make you join set o
Make we jollie today as if to say tomorrow no dey
Owere ifeneme
Nothing dey happen o
Make we jollie
Make you forget your sorrow
Cos sun dey shine tomorrow
Take am jeje jeje
Take am jeje
Maka no ga di choma
Oya make you follow me eh eh
Follow me jollie
Follow me eh eh
Follow me jollie
Make we jollie
Follow me jollie o o
Oya make una join my convoy
Follow me jollie
Follow me follow me
Follow me jollie
Brother sister
Follow me jollie o o
It is a happy day
Everybody come celebrate
Just throw your worries all in the air
And let the music play everywhere eh
Even if you no get money…money
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Make you try to dey move your body.body
Free yourself
Make you join the line as we all dey jubilate
Plenty worry worry go give you hypertension
Make we jollie
Make you forget your sorrow
Cos sun dey shine tomorrow
Take am jeje jeje
Take am jeje jeje
Maka no ga di choma
Oya make you follow me eh eh
Follow me jollie
Follow me eh eh
Follow me jollie
Make we jollie
Follow me jollie o o
Oya make una join my convoy
Follow me jollie
Follow me follow me
Follow me jollie
Brother sister
Follow me jollie o o
Oya make you follow me eh eh
Follow me jollie
Follow me eh eh
Follow me jollie
Make we jollie
Follow me jollie o o
Oya make una join my convoy
Follow me jollie
Follow me follow me
Follow me jollie
Brother sister
Follow me jollie o o
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedike kedikele
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedike kedikele
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedike kedikele
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya
Kedike kedikele
Kedikele dikele ya
Kedikele dikele ya