魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Frank Edwards > Single Release > Mama's Beat

Frank Edwards



歌词
专辑列表
歌手介绍

Frank Edwards

Mama's Beat

mama eh.
I remember when i was just a child, na so my mama go dey carry me go o.
every day and night she's down on her knees.
sey God abeg make you bless dis boy for me.
she no want make i cry, she no want make i wound, she no want make i fall sick o.
mama wants to see me smile, mama want too see me dance, mama want to see me grow up.
she doesn't sleep til i do, mama will eat till i do.
tell me weytin i go do without my mama o.
na only God fit pay you, mama i no fit pay, i will buy you the finest car, am gonna treat you like a queen oooeh.
mama eh mama eh mama eh.
scatter the beat...
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
rolling...
mama eh.
mama eh, .
she doesn't sleep til i do, mama will eat till i do, tell me weytin i go do without my mama ooo.
mama eh, pray for mama ooo, pray for mama eh eh.
mama eh, mama eh, mother of life yeh, mama eh.
mama fire dey go, mama eh...
mama dancin ya for me, mama eh...
ah komole mama, i love u myy komole, ehk komole, a