魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Edward > Nigerian Worship > U Dey Do

Edward



歌词
专辑列表

Edward

U Dey Do

Let it rain
U dey dooo
Rocktown in the building
Richboy in the building
U dey do
wetin person no fit do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice not able to turn it in
cause u dey do wey d person no fit dooo.
u dey do. eeh
wetin person no fit do. eeh
if no be for u tell me where I for dey
chioma
chukwunonso
I bu onye m by n'obi
anyi na-enye gi ekele
let it rain
am off the move
sky high
stepping up
couldn't do it all
hitting it all
am imprisoned till we fall
and we never gonna stop. eeh
bounce bounce bounce
bounce bounce
blessings bouncing all over
stop hating on me
cause it ain't my fault
u can blame it on God
he's the one wey dy do wetin person no fit do
cause u dy do
wetin person no fit do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice
not able to turn it in
cause u dy do
wetin person no fit dooo
wetin I for do
where I for go
who I for run to
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
if e no be u
ur blessings kinda know me
am a know me what I got
a father and a friend
a mother and a brother
u dey dooo
u dey do
wetin person no fit do
u dey dooo
u dey doooo
wey d person no fit do
cause u dey do
wetin person no fit do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice
not able to turn it in
cause u dy do
wetin person no fit dooo
u dey do
wetin person no fit do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice
not able to turn it in
u dey do
wetin person no fit do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice
not able to turn it in
u dey do
wetin person no fit do
u dey do
if no be u
where I am from day to day
I lift my voice
not able to turn it in
turn it in
turn it in