魔镜歌词网
魔镜歌词网 > 欧美歌手 > Tiwa Savage > Standing Ovation

Tiwa Savage



歌词
专辑列表

Tiwa Savage

Standing Ovation

1 – Tiwa Savage]
It a brand new dance my people
This na new dimension
No dey dull your self
You better tune into the station
When the boss dey yarn
You gat to pay all your attention
Tell everybody say your boo
Is back from her vacation
If you wan retire make you come
Collect your pension
Cause i dey come with fire
You know i don't need to mention
Anything wey them do
They no fit make me change formation
As i bring this gyration
Omo see standing ova…

My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can't get enough
They wanna go crazy like before

Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo

Hol'up oga chairman oh
Akpako yehn sha malo
When we put it down and low
Eni duro wo tan, rara no
Ye! Ko si ewu loko longe
Longe fun rarai, ewu
Ema lo mu eran elede
Ke fi se obe insiewu
Awon omomi n'sale eko
Wantin ya'ngosi fun soko-to ah
Wan ki gan sako-to
更多更详尽歌词 在 ※ Mojim.com 魔镜歌词网
Bose jo shoki lo'n jo azonto
Oya shakiti bobo
Kini bolo, keji bolo pan bolo
Two bolo, one bo noni

Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo

Yeah oh yeah
Ata to iyo dun, s'oko yokoto
Awon omo lepa shandi ati awon roboto
Them boogie down to the rhythm
Wan foh rohgohtoh
Tiwa savage oga madam oya demo lo
Oshey oshey baddo sneh
Ati bere gan dem they fear
See as people dey feel us sneh
Spending money like we don't care
Oluwa lon se money na God dey bless us
oh
Are you not entertained, simple yes or no

My oh my oh mine
Please tell me why oh why
They say they want more
They can't get enough
They wanna go crazy like before

Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo
Ejeka jijo, jijo
Ejeka wajo, wajo